Genial.UnoEscuchar las Mejores Musicas Gratis !!!

Escuchar Musica Marry Ft Shallipopi - Khaid Online Grati

Marry Ft Shallipopi - Khaid, Musica OnLine, para pasar momentos agradables escuchando buena música, este es tu lugar, y lo mejor viene con buena calidad acompañado de los mejores grupos y artistas, Música de gran Calidad y ordenados según a su Genero, Categoría y ranking total.

00:00 00:00

Marry Ft Shallipopi - Khaid Lyrics


1 Marry LyricsSig!
Sig sig sig sig
Dem call me Shallipopi
Who dey check and balance am
Signal!!

I carry two fine girls wey I jam for club
One of them na Tiwa
Before I look my left hand side I see say I carry Phyna
Hmm Johnny just come Lagos him carry girls go lodge for Osapa
Odogwu don start dorime inside club I go gats call Burna
Wawa

When will you marry o
When will you marry o
She follow Jazzy o
She carry zaddy
With seven Alhaji o
With seven Alhaji o
When will you marry my girl make we go faaji my

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chooke your pin mouth
Say dash you like three land ooo
You might also likeBut your belle don big pass you
You say you get 2 sugar daddies
Bad belle inside pencil
I swear your eyes e go see something
If I just enter lasu
Spend all my money on top shawtties
Orobo lepa
Gawu ooo
Orobo lepa
Gawu ooo

Normally
I dey on soft
Me and my baby
We dey on top
Knock knock knock
Who’s at the door
Pop my Rose
As the bottle dey pour on the floor
I go clean am
I saw this fine girl add me on insta
If you leave me
I might go with you sister
Be my Mrs
I be your Mr
Astalavista
It’s nice to meet ya, meet ya
Too much vibe
Then I switch am
Can you be my baby for instance
Follow you no matter the distance
You bad you bad
Pull your pant
Make I shift am
See as you give me ginger
Dey make me shiver
When I no get shisha
Come be my wrisler

I carry two fine girls wey I jam for club
One of them na Tiwa
Before I look my left hand side I see say I carry phyna
Hmm Johnny just come Lagos him carry girls go lodge for osapa
Odogwu don start dorime inside club I go gats call Burna
Wawa

When will you marry o
When will you marry o
She follow jazzy o
She carry zaddy
With seven alhaji o
With seven alhaji o
When will you marry my girl make we go faji my

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chook your pin mouth
Say dash you like three land ooo
Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chooke your pin mouth
Say dash you like three land ooo

Timi Jay on the track...

Marry Ft Shallipopi » Khaid Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS

Escucha y Disfruta la Musica de Khaid Gratis para oirlo en su celular donde quiera que se encuentre. Todas tus canciones favoritas de Khaid las encuentras en la mejor web para MAS MÚSICA GRATIS. Con una interfaz muy simple, nuestra web nospermite buscar y encontrar las canciones de Khaid a nuestro agrado a una gran velocidad y obtiene en audio mp3 de alta calidad. Más de 100 millones de canciones de todo el mundo, y asi como de Khaid en todos los géneros posibles. Escucha y descarga toda la música que quieras de Khaid en tu equipo, móvil o sistema de audio. No se requiere registro ni la instalacion de ningun software para obtener la musica de Khaid, sus Albumes de Khaid, pistas Musicales etc.